Hundred million dollar, mo maa jẹ n bẹ They say, little money soonest spending But I no be rookie, mo ti pẹ n bẹ O ṣa mọnọ-mọnọ, o ṣa blem-blem If them no fit cope, then na their problem Things I labour for, I must enjoy them Anyone wey dey eat, make you join dem O ṣa mọnọ-mọnọ, o ṣa blem-blem (ay) , ah
Ṣebi ẹyin na ku ti mọ mi (ay) , ah I no dey joke with my money (ay) , ah ′Cause I dey hustle for my money o (ay) Hustle kẹlẹlẹ 'til early morning (ay) , ah Ọpẹlọpẹ prayer mummy (ay) Na why sapa e no dey gum me (ay) Oluwa wey dey do am for me o (ay) He no go ever give up on me o (ay)
Auzubillahi mina shaytan rajeem Hasbunallah wa ni′mal-wakil, Allahu Akbar Many tried, many failed, never back down, still on my feet Inna ataina ka al-kausara Make small move, wọn ti fọ sara Alhamdulillah, glory to Allah Ọta o le yọ wa pe o ṣe f'awa
Auzubillahi mina shaytan rajeem Hasbunallah wa ni'mal-wakil, Allahu Akbar Many tried, many failed, never back down, still on my feet Inna ataina ka al-kausara Make small move, wọn ti fọ sara Alhamdulillah, glory to Allah Ọta o le yọ wa pe o ṣe f′awa
No dey force you to understand me How can you do when I′m outstanding? The file is bigger than your bandwidth (uh-oh) Get down low, not withstanding (ay-ay) Billion dollar dream, finna count it They nor see the dream when I plant it (ay) They say, the money raining, me, I pack it o Young Aliko Dangote in transit (ay) , ah
Ṣebi ẹyin na ku ti mọ mi (ay) , ah I no dey joke with my money (ay) , ah 'Cause I dey hustle for my money o (ay) Hustle kẹlẹlẹ ′til early morning (ay) , ah Ọpẹlọpẹ prayer mummy (ay) Na why sapa e no dey gum me (ay) Oluwa wey dey do am for me o (ah) He no go ever give up on me o
Auzubillahi mina shaytan rajeem Hasbunallah wa ni'mal-wakil, Allahu Akbar Many tried, many failed, never back down, still on my feet Inna ataina ka al-kausara Make small move, wọn ti fọ sara Alhamdulillah, glory to Allah Ọta o le yọ wa pe o ṣe f′awa
Auzubillahi mina shaytan rajeem Hasbunallah wa ni'mal-wakil, Allahu Akbar Many tried, many failed, never back down, still on my feet Inna ataina ka al-kausara Make small move, wọn ti fọ sara Alhamdulillah, glory to Allah Ọta o le yọ wa pe o ṣe f′awa
Compositores: Olamide Gbenga Adedeji, Banjo Oluwasemilogo, Adesegun Gabriel Adenola