I dey tell you my guy You know my style E no be childs Dem no dey sell am for eBay If you say you get mind And you wanna try You go go die nberibe It's been a landslide for a long time But they no wan believe me All of una combined Shey you wan try Oya do am, if e easy Who bad enough, who do it like me Make una call my cellular (wait) Your back and your spinal cord e go break If you carry my weight
Because I'm way too big Way too big to be fucking with you Because I'm way too smart Way too smart to be falling in your trap (Be fucking with you) Because I'm way too cool Way too cool to be losing my cool (Oluwaburna)
Truly, truly I bring the thunder like Muri They say I'm on drugs, ti mi o mu ri But everything them talk still no dey do me Them say na because me I be skuri Before my life changed I lived in a movie Used to roll with the shank just like Julie Still Popcaan cos I'm unruly Beat my case cos of hung jury Took my place as the shine shine bobo of the Nigerian brewery
Because I'm way too big Way too big to be fucking with you Because I'm way too smart Way too smart to be falling in your trap (fucking with you) Because I'm way too cool Way too cool to be losing my cool
(Because I'm way too big) (Because I'm way too big)
Na your problem Say, na your problem
I dey tell you my guy You know my style E no be Jazz Them dey sell am for eBay If you say you get mind And you want to try You go go die nberibe It's been a landslide for a long time But them no wan believe me All of una combined Shey you wan try Oya do am, if e easy
Compositor: Desconhecido no ECADIntérpretes: Burna Boy, Damini Ebunoluwa Ogulu (Burna Boy) (KNR-I)Publicado em 2022 e lançado em 2021 (30/Abr)ECAD verificado fonograma #44054036 em 21/Abr/2024 com dados da UBEM